Send, collect and buy abi sell Bitcoin any wia you go with di mobile online purse app. To take full control of your BTC make you track your buy abi sell for real-time.
Scan di QR Code abi download am from di app store:
Features
Send and collect Bitcoin for your own private crypto kain moni online purse
Track your buy abi sell wey open ontop paxful so you go sabi wia wetin you don buy abi sell don reach now, as you dey buy abi sell Bitcon
Do your paxful online purse profile di way wey you want So pipo wey follow you buy abi sell go sabi say na you
kipYour Bitcoin wey you sweat take get safe, den look wetin remain for real time
Share your Bitcoin online purse addressabi QR code with di oda pipo wey wan buy abi sell and your padis
make you don update Rate to take change Bitcoin to Fiat a your own time
Receive push notifications about your trades and offers