Make we connect!
Connect with account wey dey down, abi all of dem!
Make we connect for social media and we go dey inform you on wetin dey happun for paxful and di world of crypto. Na here you go find our official social accounts - and we go dey update dis page with any new ones wey we add too.
Make we connect!Connect with account wey dey down, abi all of dem!
Full World
India
We don open Telegram channels wey we dedicate for all di countri wey we dey operate. Join us on Telegram to tok with us about wetin you tink about paxful and with oda crypto pipo wey dey your yard.
Africa
Russia
You wan dey up-to-date with d latest features wey dey paxful and wetin dey happun for crypto world? Our webinars, na treasure of knowledge dey inside for you to come check.