Buy Bitcoin now now for Zimbabwe

Paxful, di pipo-powered Bitcoin platform wey dey lead for di world, don dey Zimbabwe. Now you fit use BTC take save your moni from inflation wey dey fly go up abi take settle any local tin wey you buy abi sell.

We undastand di countri dey face economy wey hard, and dat na why we don make am dey easy for di pipo wey dey Zimbabwe to buy Bitcoin now now and for di price wey small pass. Experience zero moni wen you dey BTC from vendors for inside abi outside di countri. No get bank account? No sweat am as you fit choose from ways wey plenti pass 450 to take pay for your crypto kain moni wey include gift cards, Skrill and western Union.

Save di value of your moni today! Regista ontop paxful, get your Free Bitcoin online purse, and dey buy abi sell dey go!

Offers wey dey top for Zimbabwean Dollar for Zimbabwe

Person wey dey sell pay with Small pas

wan pay

wan pay

Ontop di dollar

ElatedRobin163 +13
Seen 21 minutes ago
Bank Transfer ALL
US$3,300.00 ZWL $US$0.95 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Grace_J +396
Seen 1 minute ago
Western Union MPESA
US$3,500.00 ZWL $US$0.87 Buy Buy
No nid confamation
LavishTui526 +20
Seen 1 hour ago
M-Pesa
US$3,220.00 ZWL $US$0.86 Buy Buy
BonzerGannet338 +178
Seen 2 hours ago
Airtel Money Third party accepted
US$5,000.00 ZWL $US$0.86 Buy Buy
No nid confamation
BonzerGannet338 +178
Seen 2 hours ago
M-Pesa Third party accepted
US$5,000.00 ZWL $US$0.86 Buy Buy
No nid confamation
FineTreefish28 +233
Seen 5 hours ago
Airtel Money Instant release
US$5,250.00 ZWL $US$0.79 Buy Buy
No nid receipt
Granger_Honest1 +1643
Seen 18 minutes ago
Oda online Purse MUKURU TO MPESA
US$5,000.00 ZWL $US$0.77 Buy Buy
padi and famili
Kay_vo +258
Online
Oda online Purse INSTANT RELEASE
US$30,000.00 ZWL $US$0.74 Buy Buy
No nid confamation Na online you go take pay
CRYPTO_in2000S +764
Online
Oda online Purse MUKURU ACCEPTED
US$4,000.00 ZWL $US$0.56 Buy Buy
No nid confamation
reaganjuma +4
Seen 8 hours ago
Oda online Purse FAST DEAL
US$3,220.00 ZWL $US$0.93 Buy Buy
padi and famili

Top ways wey you fit take pay for Zimbabwe

EcoCash

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with EcoCash today.

Use EcoCash take buy Bitcoin

Bank Transfer

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Bank Transfer today.

Use Bank Transfer take buy Bitcoin

PayPal

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with PayPal today.

Use PayPal take buy Bitcoin

GIRO RealTime24/7

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with GIRO RealTime24/7 today.

Use GIRO RealTime24/7 take buy Bitcoin

GCash

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with GCash today.

Use GCash take buy Bitcoin

Apple Gift Card (US only)

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Apple Gift Card (US only) today.

Use Apple Gift Card (US only) take buy Bitcoin

Wetin be paxful?

Paxful na padi to padi bitcoin market wey dey connect pesin wey dey buy and pesin wey dey sell. Jus chus di way wey you wan take pay and rait how many Bitcoin you wan.

Awa work na to giv pipo wey dey work platform wey simple, no get pasha and get beta securiti for dey sell abi buy dia work value. Plenti taim awa problem wey big pas na sake-of moni, to get-am and to dey move am. We dey put mind to show pipo pawa by to dey build whole world padi to padi payment logistics platform for future. Paxful na PayPal + Uber and pipo Wall Street.

I fit sell Bitcoin for Paxful?

Helep oda pipo for Zimbabwe get Bitcoin and you fit get BIG gain wey go reach 60% for everi wan wey you sell. Begin dey sell with your local bank account now, look our free guide. Paxful dey get 1000 of pipo wey dey buy Bitcoin from Zimbabwe evriday.

Mek account kam begin dey sell

Get Passive Revenue

You sabi plenti pipo wey wan buy Bitcoin for Zimbabwe? With your Bitcoin kiosk and Affiliate program you go collect 2% for evri buy abi sell foreva by say you just share link. Begin now.