Protect your asset from inflation wen you kip your moni for Bitcoin. For Paxful, e dey easy for you to change your Ethiopian Birr (ETB) to BTC, eida ontop desktop abi thru di paxful online purse app ontop iOS and Android.
Buy Bitcoin from thousands of pipo wey dey sell inside and outside di countri make you enjoy BTC rates wey be di same abi even small pass di price wey dey market now. To dey buy Bitcoin for Ethopia no dey only cheap for paxful but e dey safe too. We don partna with di compani wey dey lead for online securiti to protect your Bitcoin online purse and keep di platform clean. You fit relax say your moni dey safe and say you dey buy from pipo wey we don trust.
Do your account today make you protect your moni from Birr wey dey fall.
Person wey dey sell | pay with | Small pas — Big pas amount |
Small pas
wan pay |
wan pay
Ontop di dollar |
Rate for One Bitcoin
You fit buy any size |
|
---|---|---|---|---|---|---|
TesfayeSorsa
+638
Seen 4 minutes ago |
Bank Transfer — ANY BANK IN ETHIOPIA |
523.00-4794.00 ETB | 523.00 ETB | $0.60 Buy | Buy | |
DivineRemora153
+294
Online |
Bank Transfer — CBE |
900.00-26046.00 ETB | 900.00 ETB | $0.59 Buy | Buy | |
bebisho
+45
Seen 2 hours ago |
Bank Transfer — Cbe |
523.00-3498.00 ETB | 523.00 ETB | $0.59 Buy | Buy | |
sMr1
+332
Seen 2 minutes ago |
Bank Transfer — ABYSSINIA CBE AWASH TBIRR |
1000.00-35557.00 ETB | 1000.00 ETB | $0.44 Buy | Buy | |
TesfayeSorsa
+638
Seen 4 minutes ago |
Oda Bank Transfer — Only trusted one |
523.00-4770.00 ETB | 523.00 ETB | $0.60 Buy | Buy | |
TesfayeSorsa
+638
Seen 4 minutes ago |
Domestic Wire Transfer — All |
523.00-4822.00 ETB | 523.00 ETB | $0.59 Buy | Buy | |
TesfayeSorsa
+638
Seen 4 minutes ago |
MobilePay — Telebir CbeBirr Hellocash |
523.00-4826.00 ETB | 523.00 ETB | $0.59 Buy | Buy | |
bebisho
+45
Seen 2 hours ago |
International Wire Transfer (SWIFT) — Tele birr |
520.00-3498.00 ETB | 520.00 ETB | $0.59 Buy | Buy | |
bebisho
+45
Seen 2 hours ago |
MobilePay |
520.00-3480.00 ETB | 520.00 ETB | $0.59 Buy | Buy | |
KindlyPorpoise22
+34
Seen 2 hours ago |
MobilePay — Telebirr Awash BOA CBE |
523.00-18563.00 ETB | 523.00 ETB | $0.56 Buy | Buy | |
KindlyPorpoise22
+34
Seen 2 hours ago |
Equitel Mobile Money — CEB BOA AWASH TELEBIRR |
523.00-18563.00 ETB | 523.00 ETB | $0.56 Buy | Buy | |
KindlyPorpoise22
+34
Seen 2 hours ago |
Tele2 — Telebirr BOA CBE |
523.00-18563.00 ETB | 523.00 ETB | $0.56 Buy | Buy |
Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Bank Transfer today.
Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with PayPal today.
Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Skrill today.
Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with ANY Credit/Debit Card today.
Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Walmart Visa Gift Card today.
Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with VISA Gift Card today.
Paxful na padi to padi bitcoin market wey dey connect pesin wey dey buy and pesin wey dey sell. Jus chus di way wey you wan take pay and rait how many Bitcoin you wan.
Awa work na to giv pipo wey dey work platform wey simple, no get pasha and get beta securiti for dey sell abi buy dia work value. Plenti taim awa problem wey big pas na sake-of moni, to get-am and to dey move am. We dey put mind to show pipo pawa by to dey build whole world padi to padi payment logistics platform for future. Paxful na PayPal + Uber and pipo Wall Street.
Helep oda pipo for Ethiopia get Bitcoin and you fit get BIG gain wey go reach 60% for everi wan wey you sell. Begin dey sell with your local bank account now, look our free guide. Paxful dey get 1000 of pipo wey dey buy Bitcoin from Ethiopia evriday.
Mek account kam begin dey sell
You sabi plenti pipo wey wan buy Bitcoin for Ethiopia? With your Bitcoin kiosk and Affiliate program you go collect 2% for evri buy abi sell foreva by say you just share link. Begin now.