Buy Bitcoin for Nigeria

Paxful, di padi-to-padi Bitcoin platform wey dey lead for di full world—and e don dey available now for Nigeria! Change your Naira to BTC quik quik and easy!

Find great deals for Bitcoin ontop paxful from thousands of offers wey dey available— all of dem get zero extra moni and ways wey plenti pass 450 wey you fit take pay, wey go let buy abi sell dey cost- efficient ontop di platform.

Nigeria don accept Bitcoin for big way and di numba no dey lie. For April 2020 only, our Nigerian pipo don buy abi sell Bitcoin wey worth 15M USD, dis one don show say na Nigeria dey lead for all di sub-Saharan countri dem wey dey Africa. Enta di action! Do your account, grab free Bitcoin online purse, and choose from thousands of offers wey dey available for your desktop, iOS abi Android device.

Offers wey dey top for Nigerian Naira for Nigeria

Person wey dey sell pay with Small pas

wan pay

wan pay

Ontop di dollar

SinewyFlagfish29 +157
Seen 13 hours ago
Bank Transfer Opay
US$16,950.00 NGN $US$1.06 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Dimbelly +1426
Seen 4 minutes ago
Cash Deposit to Bank QUICK RELEASE
US$15,950.00 NGN $US$0.87 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin
Cryptic_Exchange +277
Seen 22 hours ago
Bank Transfer All Nigerian Banks
US$18,750.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
No nid confamation dem go show you way wey you go fit buy abi sell
cryptoplug237 +2455
Seen 6 minutes ago
Bank Transfer All Banks
US$20,000.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
KindSaury126 +10
Seen 59 minutes ago
Bank Transfer All Nigeria Banks
US$16,950.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
JazzBased +2914
Seen 1 minute ago
Chipper Cash worldwide
US$25,000.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
Queen_Essy +265
Seen 3 minutes ago
PayPal Longterm business only
US$18,750.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
padi and famili
zpotatoheadz +279
Seen 3 hours ago
Bank Transfer Any bank
US$50,000.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
dem go show you way wey you go fit buy abi sell
KindSaury126 +10
Seen 59 minutes ago
Chipper Cash ALL NIGERIA BANKS
US$16,950.00 NGN $US$0.94 Buy Buy
You nid receipt
KiingShegzy +312
Online
Bank Transfer National Banks
US$50,000.00 NGN $US$0.93 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Olalegitplug1 +464
Seen 22 hours ago
Bank Transfer All banks no third party
US$18,750.00 NGN $US$0.93 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Honestycoin01 +197
Seen 13 hours ago
Bank Transfer KUDA OPAY PALMPAY UBA
US$18,750.00 NGN $US$0.93 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Kembety +7200
Seen 6 minutes ago
Bank Transfer All Nigerian Banks
US$50,000.00 NGN $US$0.92 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Usbtcsure +188
Seen 57 minutes ago
Bank Transfer AccessBank
US$100,000.00 NGN $US$0.91 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Dimbelly +1426
Seen 4 minutes ago
Bank Transfer QUICK RELEASE
US$15,950.00 NGN $US$0.89 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
BushCrypto +509
Seen 5 hours ago
Bank Transfer All Banks
US$18,750.00 NGN $US$0.83 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Anjorin3 +4
Seen 58 minutes ago
Bank Transfer Anjorin quazeem
US$16,950.00 NGN $US$0.95 Buy Buy
You nid receipt No anoda pesin dem go show you way wey you go fit buy abi sell
Olawale306 +120
Seen 2 hours ago
Bank Transfer All banks
US$18,750.00 NGN $US$0.83 Buy Buy
You nid receipt No nid confamation dem go show you way wey you go fit buy abi sell
JazzBased +2914
Seen 1 minute ago
MTN Mobile Money Mtn NG
US$18,750.00 NGN $US$0.83 Buy Buy
BushCrypto +509
Seen 5 hours ago
Chipper Cash Chipper Cash
US$18,750.00 NGN $US$0.83 Buy Buy
No anoda pesin

Top ways wey you fit take pay for Nigeria

Bank Transfer

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Bank Transfer today.

Use Bank Transfer take buy Bitcoin

MTN Mobile Money

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with MTN Mobile Money today.

Use MTN Mobile Money take buy Bitcoin

Chipper Cash

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Chipper Cash today.

Use Chipper Cash take buy Bitcoin

Perfect Money

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Perfect Money today.

Use Perfect Money take buy Bitcoin

Cash Deposit to Bank

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with Cash Deposit to Bank today.

Use Cash Deposit to Bank take buy Bitcoin

PayPal

Paxful dey make am easy and safe for you to buy and hold crypto kain moni. Find di offer wey beta for down make you buy crypto kain moni with PayPal today.

Use PayPal take buy Bitcoin

Wetin be paxful?

Paxful na padi to padi bitcoin market wey dey connect pesin wey dey buy and pesin wey dey sell. Jus chus di way wey you wan take pay and rait how many Bitcoin you wan.

Awa work na to giv pipo wey dey work platform wey simple, no get pasha and get beta securiti for dey sell abi buy dia work value. Plenti taim awa problem wey big pas na sake-of moni, to get-am and to dey move am. We dey put mind to show pipo pawa by to dey build whole world padi to padi payment logistics platform for future. Paxful na PayPal + Uber and pipo Wall Street.

I fit sell Bitcoin for Paxful?

Helep oda pipo for Nigeria get Bitcoin and you fit get BIG gain wey go reach 60% for everi wan wey you sell. Begin dey sell with your local bank account now, look our free guide. Paxful dey get 1000 of pipo wey dey buy Bitcoin from Nigeria evriday.

Mek account kam begin dey sell

Get Passive Revenue

You sabi plenti pipo wey wan buy Bitcoin for Nigeria? With your Bitcoin kiosk and Affiliate program you go collect 2% for evri buy abi sell foreva by say you just share link. Begin now.